Aza (feat. Davido, Duncan Mighty & Peruzzi) SONG LYRICS

by

DMW

  • TextText file is a kind of computer file that is structured as a sequence of lines of electronic text.
  • WordUse for Microsoft Office Word or Open Office
  • PDFUse for Abobe Acrobat

Aza (feat. Davido, Duncan Mighty & Peruzzi) - DMW Song Lyrics


Baby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZA
DMW, fresh on the beat, shekpeOgini this, ogini that, coming soonWhat is it girl wey you want wey Davido no fit do,
What is it girl wey you want wey Davido no fit do
All the girls get eyes on me ah ah but I gat my eyes on you
I go buy you diamond, e wa carry love pemesiBaby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Baby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Am loo. damn! Talku this, talku that, calm down girl oya feel relaxed
A remedy baby girl you are biggie
., gimme kiss and I wan give you cash
But I want to know, wetin you know before the check can balance eh
Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, you Dey make me wan hide my face oh
Because Onome don frustrate oh, she say she wan come my place oh
See the girls I rotate oh, don't move until I sayingOfe nsala, uwensala, okay billion dollar, okay billion dollar
Ofe nsala, omokuwa, your back sara bara
Baby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby send your
Baby you wan see my wire, oya say your AZA, omo say your AZAHear the alert, credit alert, change your Passat, baller alert
You don arrive, Muritala oh, secure the bank oh, based on the car
Baby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZA
Baby you wan see my wire,
oya say your AZA, omo say your AZA, baby say your AZAEh eh eh eh, ah ah ah ah, Eh eh eh eh, shekpe
Okay billion dollar, DAMN! Fresh on the beat

Aza (feat. Davido, Duncan Mighty & Peruzzi) song lyrics